Friday, 28 June 2013

GBENGA DANIEL, SUSPENDED FROM PDP.





















The Peoples Democratic Party PDP, Ward 12, Sagamu Local Government, Ogun State Senatorial District, has suspended the ex-Governor of Ogun State, Otunba Gbenga Daniel, and 12 others from the Party, for alleged anti-party activities. Daniel is alleged to be financing the Labour Party on the side.

  • Original 'political prostitute'. See him eyes sef like dat of ashawo.
  • Dis man is confused. Efcc dey pursue am for d chop wey he chop before, wey don hook am for throat. Yet he still wan chop more. Dis na unrepentant 'chopper'.
  • How can anyone in his right mind sponsor another party, when you are still in one. In fact I hear say he belongs to 3 parties sef.
  • Fellow Nigerians...dis na ex-governor for dat matter. Goes to show dat dis awa yeye 'leaders' no get awa interest for mind. Dem just dey position demselves for whichever is best for their pockets.
  • Even sef I hear say d bobo mansion for South London almost big reach dat of Oueen Elizabeth sef.
  • Chop chop Baba!!!

No comments:

Post a Comment