Culled from Vanguard.
- Nawa O!!! An example of man's inhumanity to man. Which kain human beings be dis sef?
- Where is the proof that this bloody jazzz dey work?
- First it was 'prick disappearance' for bus-stop. Now na whole body dey vanish??? Una own don spoil.
- When next I come Lagos, I go try insure mysef. Sebi dem get life insurance for Naija? Patapata if ee too cost, I go do prick insurance.

No comments:
Post a Comment