- Big deal. Come o...make una wake up o. Dis does not call for celebration. If na beta team play una, dem for bash una to nonesense.
- Awa Team no dey behave, unless there is faya on the mountain.
- Well sha, na God save una.
- By d way, ee be like say Brazilians no like us o. Abi na becos we sell dem for slave, collect change???
No comments:
Post a Comment