GOVERNOR SUNTAI RETURNS TO NIGERIA!!!

- Na 'politics' go kill una for dat awa Naija. DOES THIS GUY LOOK WELL TO YOU???
- Dem wan patch am put for dat position bcos some idiots dey benefit from his being there....una dey craze.
- See as d guy dey fear to come down from plane. What a JOKE!!!
- D guy no even know where eem dey. He dey even dey do WRONG PARKING (ROUGH PACKING)....if you know what I mean....you know....you know...down down yonder.
- In short d guy no wear PANT/PUTU/DROSSS (one of d above)...or maybe na him prick just decide to misbehave bcos eem BLEACHED WIFE dey nearby. Abi na my eyes???
- Dis na wettin Yoruba people dey say...LAKUREGBE MU LEPON....meaning ....yanmayanma don catch blokosss.
- I dey laugh o....u dis Naija people go kill me for laugh. Dis na d original OTURUGBEKEEEEEE.
No comments:
Post a Comment