THE GOOD, THE BAD, AND THE UGLY, AT THE LONDON NOTTINGHILL CARNIVAL!!!
Nawa o....for every good thing, there is an ugly side.
Who tok say na for only Naija people dey PISS PUT for every corner? See dis guys as dem face FIRING SQUAD!!!...no be small ammonia dem dey discharge for there.
No comments:
Post a Comment