Thursday, 12 September 2013

MORE WAHALA FOR GOVERNOR AMAECHI.





Governor Rotimi Amaechi of Rivers State was today prevented from entering the State House in Port Harcourt by Police....acting on Orders from Above!!!

  • Ehennn...AND SO WHAT?
  • If you cant stand d heat dont stay in the kitchen...my friend!!!
  • Who cares if dey even stampede you outta Government House?
  • No be you wan fight? Oya now!!!
  • If na me be Jonathan...I go do worse sef.
  • Very soon una go see ROFOROFO fight. All dis Rebel Governors...Jonah go open all una YANSH...as una dey chop all una people money.
  • I DEY LAUGH....dis na ROUND ONE.

No comments:

Post a Comment