Monday, 21 October 2013

NOLLYWOOD ACTRESS FUNKE AKINDELE RIDES FOR POLIO AWARENESS.



Nollywood Actress, Funke Akindele got on her bike to ride for Polio Awareness, organized by the ROTARY CLUB.

  • Ok I hear you...GREAT IDEA for Polio eradication. 
  • See as you come SPUTT well well like say na TOUR DE FRANCE you dey. ..All dat wan na YANGA.
  • But dat your bele too big o. You should do more RIDING to reduce am..and cut down on MAMA-PUT. And as I see you so, ee be like say BOKOTO, POMO and SHAKI na your speciality.
  • Wettin sef? How many pikins you don get wey bele dey SHOOT OUT like dat? Abi na PREGNANCY?
  • D problem with awa women na too much EBA and AMALA (OKELE). So so SWALLOW....day and night....Kai.



No comments:

Post a Comment