- Hehehe....Na so I see am o!!!
- By d way, Is dis MAKOSA or ELELETURE? Abi na Afro Beat dem dey rock?
- You guys are BAD o. Na wan person go go do PHOTO SHOP for dis foto o.
- How a whole Gov go fit do dis?? Na lie. I no believe am...walahi. No be true.
- Me I no kuku mention anybody name!!!
- Na una sabi....d woman no kuku complain.
- Dis na d real DOGGY STYLE....hahahaha. I no fit laugh o.
No comments:
Post a Comment