Friday, 17 January 2014

ABOUT PIDGIN ENGLISH!!!

The debate to end Nigerian Pidgin English

This sign was seen on one Nigerian University Campus.

ARE YOU TALKING TO ME? I SORRY FOR UNA.

  • Abi una dey CRAZE ke???
  • D oyinbo wey una no learn before una enter university....se na for university una wan come learn am???
  • Abeggiii...lets start from NURSERY ONE if una wan make dis matter settle o!!!
  • IF GRADUATE NO SABI OYINBO, AT LEAST HE MUST SABI TO USE ONE LANGUAGE TAKE COMMUNICATE...ABI? anyhow anyhow.

No comments:

Post a Comment