Wednesday, 12 March 2014

OBAFEMI MARTINS AND BABE!!!



This is Abigail, Obafemi Martin's babe. She tells the world that 'she go die' for eem neck o!!! See what she wrote on Instagram:
"Whom God has blessed no one can course. We will be forever together...If you love it, I don't care, if you don't that is ur f**king problem ...Go and die...u enemies of progress."

  • I no blame you...na dat £££$$$ you dey see for eem face.
  • Abi you wan tell me say your guy na FINE BOY like me???
  • Abeg make 'enemies of progress' stay away from dem oooo. lol.
  • Me..i suggest you go register for evening (English) classes to start with...lol.

No comments:

Post a Comment