NAIJABLAB blog
Straight To The Point.
Thursday, 18 September 2014
JENNIFER LOPEZ IN STYLE!!!
AT THE AMERICAN IDOL FOTO CALL IN BROOKLYN!!!
Well sha...me I dey disappointed, bcos na leg I wan see???
When dat famous YANSH dey there!!!
I hear say she even INSURE her yansh sef.
Tok about yansh...dat na OGBONGE BUCKET!!! Walahi.
No comments:
Post a Comment
‹
›
Home
View web version
No comments:
Post a Comment