- BUSHHHH MEAT....ORIGINAL 'BOB LOKO'.
- YEPARIPAAAA...I DON DIE!!!
- I NO FIT LAUGH...NA SO WOMEN CHEAP FOR NIGERIA??? I DEY SHAME.
- SEE AS D MONKEY SUCK D GIRL MOUTH....IMAGINE IF DIS GUY COME FACE TO FACE WITH TOTO....EE GO SUCK D DAMN TIN DRY PATAPATA.
- DIS IS AN ABBERATION...U LEAVE ALL D FINE YOUNG BOYS FOR NAIJA, GO MARRY MONSTER....YOUR OWN DON FINISH.
- NA SO SO NAIRA DAT GIRL AND EEM FAMILY DEY SEE...WHICH WAN CONCERN DEM...WHAT A SHAME.
- NA D POOR NAIJA YOUNG GUYS I DEY SORRY FOR...ALL DIS SILLY OLD GEEZERS GO TAKE ALL UNA POTENTIAL WIVES FINISH.
No comments:
Post a Comment