Tuesday, 20 October 2015

GOAT ATTACK !!!


HEHEHE !!! Dis what happens when goats don't end up in pepper soup pots.
Come and try us in Naija.....dis goat na 'dead meat....walahi.

  • DEM NEVER BORN DAT GOAT FOR NAIJA !!!
  • Dat eem stupid head alone will make korrect ISI-EWU.
  • Remain small make d damn goat damage dat guy eem CENTRE RANK (blokos) sef.
  • Dem even give d goat neck chain sef....lucky devil....Na you biko!!!

No comments:

Post a Comment