NAIJABLAB blog
Straight To The Point.
Friday, 25 November 2016
MAKING THE CHINESE RICHER !!!
SE UNA SEE AS ALL DIS UNA FAKE FAKE DEAD OYINBO PEOPLE HAIR WEY UNA DEY WEAR DEY SEND AWA FOREIGN EXCHANGE GO CHINA ???
WHEN UNA FINISH UNA GO OPEN MOUTH DEY TOK RECESSION.....recession my foot !!
No comments:
Post a Comment
‹
›
Home
View web version
No comments:
Post a Comment