Sunday, 27 October 2013

MODEL NAOMI CAMPBELL.

Walking tall! She rose to the challenge when Wossy asked her to model the shoes for the first time in 20 years


  • Me I no kuku see wetin fine for dis girl body!!!
  • If una come my village una go see more than 2000 babes wey fine pass dis.
  • Upon all na so she get BAD TEMPER like tiger wey just born pikin. Na so she dey slap Reporters face like say notin happen. I hear say she get ANGER MANAGEMENT ISSUES sef.
  • One man food na anoda man poison. Dis na d real JAMO babe o...( I can hear you say bombo-wettin?). BOMBO-JAKASO!!! Abeg count me out o.
  • I hear say na Naija guy be eem BOY FRIEND...Ma broda, I go remember you in my prayers.

No comments:

Post a Comment