Sunday, 27 October 2013

MUCH ADO ABOUT THE BRITISH ROYAL BABY!!!

As his mother cradled him close for his official portrait George gazed lovingly into her eyes before letting out a burst of giggles for this captivating photograph


  • OK Now...ee don do.
  • We no go rest again...everywhere wey you turn na foto of Royal Baby wey dem take ROYAL PRICK produce for Britain.
  • Wettin sef?.....na una go first born pikin...abi na you go first 4uk woman?
  • Thank God sef say poor man dey sabi 4uk...wettin for happen if na only RICH MAN dey fit 4uk?
  • Abeggiii make una go siddon...pikin wey people dey born anyhow for Africa...wey dem no even fit train sef.
  • How can dis wan help d Ibos? Does it put food on d poor Britiko's table? And yet dis Britiko people fit worship their Royals like say dem be slaves. 
  • D tin dey surprise me o. Dem even worship dem pass GOD sef.
  • BABANLA NONSENSE....awon olorikori eda.
  • We dey tok beta tin una dey make noise say person born wan little SPROG....bcos na una future king.
  • Yes na una future king...NO BE MY OWN KING....thank God.

No comments:

Post a Comment