THIS IDIOT ASKED A YOUNG BOY TO GO HOME AND 'STEAL' HIS MOTHER'S PANT (UNDERWEAR) IN EXCHANGE FOR N500. BOY WENT HOME AND TOLD MOM. MOM MOBILIZED IRATE NEIGHBOURS......AND THIS IS THE END OF MY STORY. Hehehe.
- Poverty don crape una head for Nigeria.
- So una dey take women pant dey make juju for money???
- Nawa oooo !!! Is it not easier to become a Senator and STEAL easy money???
- All of una dey crazeeeee. Una don KOLO finish.
- Pls no let oyinbo hear dis wan oooo. I dey SHAME for una !!!
- See eem dry yansh sef. lol