.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Friday 18 October 2013

AMERICAN COMEDIANS STORM NIGERIA FOR GLO COMEDY SHOW.








Some American Comedians, Tony Roberts and Deeray Davies, have landed in Nigeria, promising to BLO out the minds of the audience in the up-coming GLO Laffta Fest. They were received on arrival at the MMI International Airport by our own very Basketmouth (Nigerian Comedian).

  • How for do?
  • Fela don tok say 'SUFFERING AND SMILING'. People go pay to watch dis guys, and still go back home to their NEPA-LESS HOMES!!!...sweating thru d night. 
  • I sure say once their Air-Conditioned moto land for Oshodi sef (before dem reach their fine VI Hotel) dem go start to experience HELL COUNTRY...first hand.
  • If dem look well sef, dem go see say NEPA no dey....and all those people wey dey fight to enter bloody DANFO???
  • D tin wey go 1st make dem even fear na when dem see MOPOL dey carry gun around dem, dey slap people wey wan shake hands with dem (eye service)....se una sabi wettin i dey tok??? It is a very very NORMAL sight for awa side...bcos Mopol dey expect good pay for protecting dem from Ikeja to VI.  But dis guys no go understand....dem go DAZE...no be small.
  • Dat is what makes us NIGERIANS...i guess.
  • Dat itself is COMEDY.

No comments:

Post a Comment