.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Thursday 24 October 2013

TATTOO CRAZY!!!



I picked up this FUNNY PHOTO from somewhere.

  • Dem say na TATTOO d guy dey do. Ee come be like say d bobo dey clear road before d real ACTION.
  • O boy..dis craze don pass me o. Even Doctor sef no get DIRECT ACCESS like dis wan.
  • I kno say some of my readers go go change their job now and become TATTOO ARTISTS by force!!!

No comments:

Post a Comment