.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday 14 October 2013

APC ZONES PRESIDENCY TO THE NORTH.

Tinubu, Akande and Buhari

The All Progressives Congress of Nigeria (APC) have zoned the Presidency to the North, while their Vice President shall come from the South-West!!!

  • You guys are CRAZY PAUPERIZED BASTARDS!!!
  • Una be SLAVES of d first order....And I mean all d Southerners in dat 4ukin Party.
  • On what basis should d North have d Presidency? Give me ONE reason.
  • Why cant d South-East have it? Abi dis South-East people chop MUMURITY? Where d hell is your VOICE? Abi una no dey for dat 4ukin Party d time wey dem dey decide dis shit???
  • I knew all d while dat dis was BUHARI'S strategy for calling for a MERGER..always using people. Na so dem use Middle-Belt sotay. Dem wan come use Southerners for numbers now. Ennnn?.
  • Which wan kuku concern South-West? Dem already had OBJ as President, and kno dey cannot get it for now. Even then you would expect dat d South-East would at least be VP.
  • I don tok am say IGBO MAN problem be say una no dey RESPECT una elders...dats why una no get real  LEADERS.
  • As for YORUBA MAN...na TWO MOUTH ee dey take tok....otherwise why should you all allow Mallam to get away with it again?
  • Anyway THE GOOD NEWS is dat APC na korrect LOSERS. Una no fit win election, not to tok of to even smell dat Presidency, so we cant lose any sleep over dis BULLSHIT.
  • Dis decision alone has given room for mass DECAMP of your followers to PDP...Abi u wan BET? We shall see.

No comments:

Post a Comment