.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Friday 25 October 2013

JUMBO SIZE MAMA-AFRICA!!!



Came across this photo of a JUMBO-SIZE MAMA!!!

  • Walahi...dem never Construct d kain BED wey go withstand your BATTLE with dis mama.
  • Na Real HAYSHOBE!!. D original BREKETE.
  • I get wan very SLENDER and SHORT friend of mine...na ex-policeman...(you kno say police dey like women well well). D guy like FAT WOMEN no be small. I come ask am wan day say why ee no dey go for slim women??
  • Eem tok say bcos eem be KUKURUSAMBE...it makes him feel BIG when eem CONQUER big woman. Say eem dey feel like say eem dey on top OLUMO ROCK (on top of the world).
  • Na dat day I kno say one man poison na another man WAKIES (food).

No comments:

Post a Comment