.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Sunday 13 October 2013

PAUL GASCOIGNE BEFORE, AND NOW!!!





Gascoigne preview


  • NO CONDITION IS PERMANENT...from Soccer Star to APETESHI/OGOGORO MASTER.
  • Dis guy na fish now o...na so so drink ee dey drink. 
  • Ee come be like say alcohol na food.
  • Yoruba tok say ENI LORI KONI FILA (person wey get head no get cap). Na person wey no get head come get cap.
  • D kain money wey dis MUMU don touch before....no be small o. But now ee no get SHI SHI for pocket. Na for street ee dey even sleep sometimes sef.
  • Anyway Na God sabi as ee dey do eem tin.
  • If you give some beta people dat same money, walahi dem go spend am KORRECT...even sef d money go get INSTANT RESPECT. Se una know wettin I mean...when money respect person. Not d opposite.

No comments:

Post a Comment