.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Friday 18 October 2013

YINKA AYEFELE'S MUSICIANS DISAPPEAR WHILE ON USA TOUR.





Three musicians ( a Keyboardist and 2 Vocalists) belonging to the Yinka Ayefele Band disappeared from the group while on a six-week USA Music Tour. They were scheduled to perform in Washington, Maryland, Baltimore, New York, Atlanta, Dallas and Houston. The Wheel-Chair bound Music maestro, has reported the matter to the USA Border Agencies.

  • Dis na NEWS? Ayinnnn!!!
  • D guys don plan d tin...no be today. Dem don chop eba taya...dem wan chop BURGER.
  • But sha...I dey SORRY for dem. Wettin dem eyes go see? Dem mouth no go fit tok am.
  • Dem siddon for Naija dey tink say na so so JOLLY-JOLLY people for America dey.
  • Walahi after some months...dem go beg God make ee return dem to HOME...SWEET HOME.
  • Wettin you wan do...when you no get PAPER? People wey get paper sef dey struggle.
  • Their own don spoil be dat.

No comments:

Post a Comment