.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday 28 October 2013

EDDIE MURPHY AND COFFEE!!!

Ladies first: Eddie walked behind Paige as they left the coffee shop with cups in hand
Thumbs up: Eddie gave the universal symbol of well being after grabbing some coffee

Eddie Murphy has been cited for the second, or so time in one month going out to buy COFFEE with girlfriend Paige Butcher!!!

  • Hahaha...BLACKMAN...nawa for you o.
  • Dis na d problem of dating Oyinbo babes....you go dey pretend dey do wettin you no really enjoy.
  • Which time blackman start dey drive out just to buy ordinary coffee???
  • And Eddie Murphy for dat matter....when coffee dey house YANFUN-YANFUN.
  • Well make una no mind me o...you kno say me I be bush African man.
  • But I can assure you dat it is when Blackman dey ENJOY d YANSH naim ee go dey follow babe go dey buy useless coffee..and I mean BULL-SHIT COFFEE!!!.
  • If na GULDER now...i for understand.
  • Abeg Eddie...go siddon. Na me you dey deceive? As if I no know you.
  • Ehennnn...THUMBS UP from me to you too...I see say you dey REALLY ENJOY dat TOTO...no be small.
  • CARRY ON EDDIE!!! All Korrect.



No comments:

Post a Comment