If una come my village una go see more than 2000 babes wey fine pass dis.
Upon all na so she get BAD TEMPER like tiger wey just born pikin. Na so she dey slap Reporters face like say notin happen. I hear say she get ANGER MANAGEMENT ISSUES sef.
One man food na anoda man poison. Dis na d real JAMO babe o...( I can hear you say bombo-wettin?). BOMBO-JAKASO!!! Abeg count me out o.
I hear say na Naija guy be eem BOY FRIEND...Ma broda, I go remember you in my prayers.
No comments:
Post a Comment