.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday 14 October 2013

DRUNKEN UK STUDENTS!!!

Group: Many frisky young couples were getting close, slinking off into secluded back alleys and sheltering in doorways in an attempt to get some privacy. Other revellers poured into takeaways to eat fast food

Liverpool Carnage 2013 took place last night

Circus theme: The women braved the chilly weather, wearing tiny shorts and revealing ripped T-shirts, with their underwear on display. Groups of men stumbled along the streets, shouting and singing

The massive student night hit Liverpool's Concert Square last night

A man holds a woman during the event

The woman lies on the floor after falling

This was last night at the Liverpool City Centre, where hundreds of students took part in the controversial PUB CRAWL. They threw caution to the wind, because of the extremely CHEAP BOOZE!!!

  • Walahi...Oyinbo too like drinks...and when it is cheap dem go drown demselves in it.
  • Dis na good example of very very badly behaved Students.
  • Any Naija family wey get child for UK Universities...make una pull dem ears well well, bcos if dem go take mistake follow bad group...naim be say you go take all ya school fees drink for pub finish.
  • Sotay...ee be like say na CURSE....It is like a RITUAL for dem.
  • Even d women go OPEN SESE for any prick bcos dem don drink small whisky or Bacadi...nawa o.
  • What a CULTURE?
  • D wan wey dey pain me pass be say some of awa naija pikins...when dem don see freedom finish for abroad...dem go dey tink say dem be d same as oyinbo people. NO NO NO. Dont deceive yoursef...we no be same. So make you keep your INDIVIDUALITY before you go 'miss road'. For awa own culture, woman wey drink come YAMA like dis don FINISH eemsef...she no go get one single respect again. Even sef, before before, no man go marry dat kain woman. If na man ee go become laughing stock.
  • Bottom line be say...notin wrong with drinking as long as you BEHAVE.
  • Police for UK solve crime sotayyyy....na drunken children dem dey come take their time and resources dey tackle for weekends. Oyinbo...una own beta....when we dey look for Police wey go tackle BOKO-HARAM.



No comments:

Post a Comment