.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Thursday 17 October 2013

KIM KARDASHIAN SHOWS OFF HER BUMPY BUM!!!



Now and then: Kim Kardashian (left) on Thursday leaving Ruth Chris' Steak House in Woodland Hills and (right) pregnant in April, tweeted she's lost weight thanks to The Atkins Diet

NOW....Is this the REAL one, or the FAKE???

  • Chineke Meyyyy!!! See YANSH ooooooo. D type wey dey chew pant/pata/patito/putu/dross.
  • Dis na wettin Kanye West dey ENJOY. No Wonder!!! Now I know.
  • But I hope say no be d FAKE wan wey Oyinbo dey do dis days, bcos I hear say dem too dey take style dey like BIG YANSH now. There is notin like d ORIGO (original).
  • So awa Black women are NOT ALONE now. In fact if to say ee dey possible, I for say make una dey sell part of una surplus yansh to oyinbo women. Anyway one day na one day...doctors go start to advertize for YANSH FOR SALE...since dem dey fit transfer liver, kidney, heart, and other organs of the body. Dat wan go dangerous small, bcos some people go sell sotay dem go touch bone for dem body...all bcos of $$$$.
  • There is HOPE.

No comments:

Post a Comment