.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Saturday 19 October 2013

FEMI FALANA SAYS CAR PURCHASE MADE BY AVIATION MINISTER IS 'PRODIGAL ACTION'.





The Human Rights Lawyer, Femi Falana, has called on the EFCC to immediately investigate the Aviation Minister's claim that she bought two BMW Bullet-Proof Cars for the sum of N255 million, calling it a PRODIGAL ACTION. He says he would file an action at the Federal High Court to compel the EFCC to do its statutory duty if the Agency fails to act within seven days.

  • Dis SISI-EKO woman...so na chop you go there dey chop?
  • Apart from spending awa money to do PHOTO-SHOP...and BLEACHING.
  • Wettin go up must to come down...we shall see.
  • History of my 'beloved' country...SQUARE PEGS IN ROUND HOLES.
  • As I talk now, there are over a thousand WELL QUALIFIED Nigerians dat can 'professionally' TURN-ROUND awa Aviation Sector...but as usual dey will not give dem a chance. Na idiots go dey do Minister bcos of sheer/stupid PARTY LOYALTY. 
  • Bottom line is dat a PEOPLE GET D KIND OF GOVERNMENT DEY DESERVE.
  • D funny tin be say...all dis WOMEN'S GROUPS wey dey fight for more females in government and all dat bull-shit. Statistics world-wide has shown dat when women wan chop for government NA CHOP AND KILL dem dey do. Dem no get mercy like men. D same anger/agidi wey jilted woman dey take hama eem man, maim dem dey use.

No comments:

Post a Comment