.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday 29 October 2013

OBA OF LAGOS CROWNS THE NEW IYA-OLOJA OF LAGOS: TINUBU'S DAUGHTER.





The Oba of Lagos, Oba Rilwan Akiolu, has today crowned the new Iya-Oloja of Lagos, Folashade Tinubu-Ojo (Ex-Governor Tinubu's Daughter), at his Palace. She is effectively the President General of the Market Women's Association of Lagos. Naijablab was informed that Traffic situation in Lagos was at a complete stand-still, with motorists spending grueling hours on one spot.

  • Ennn.. I hear you. Why una no kuku make am LIFE PRESIDENT now?
  • Sebi na her papa get Lagos State. Una block all roads bcos of nonsense Iya Oloja Crowning....and yet your papa na Democrat. Democrat my foot. Democrat wey dey steal/chop Lagos State BLIND. 
  • Very soon all Lagosians go dey pay TINUBU TAX (TT) into the pocket of the Tinubu family...bcos your papa be CHOPPIES GOVERNOR.
  • Una dey craze...how a 30 something, or 40 something year old GIRL can be crowned head of d market women...I cannot FATHOM.
  • Has she ever sold wares or goods in d market? Has she ever traded? Does she even go to the market?
  • But she will not say NO to d WEEKLY ROGER (cash) wey dem go dey deliver for her.
  • Abi una no kno say dis position is tantamount to being an AREA FADA in Lagos? Na so so money dem go dey collect from poor people for market dey deliver to d Tinubu TREASURY.
  • Naija na SICK place o. Rich man no tink say poor man na human being.
  • NEVER HAVE SO FEW OWED SO MUCH TO SO MANY.
  • God dey sha.
  • Well as for me Tinubus new title should be THE VAMPIRE OF LAGOSVILLE bcos d guy don suck Lagos DRY...no be small. Na so d guy go force him wife on Lagosians by force, to become SENATOR. Una no dey fear God...even if you no respect man.

No comments:

Post a Comment