.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Sunday 27 October 2013

CONFUSED PDP REBEL GOVERNORS.

*nPDP Govs

They are still confused and STRANDED.

  • You would notice dat ATIKU don dump dem...as usual.
  • Or rather...ee don take style go hide for background...after setting d ball rolling.
  • Dat is typical of d Politically-Hungry Atiku....dey take style PLAY D INNOCENT MAN when everytin don DABARU finish for d NOVICE GOVERNORS.
  • Na dis Governors I sorry for. If una go join APC 'peren'....na dat time una WAHALA go start..walahi.
  • Stupid SHEEP WITHOUT SHEPARD.
  • Over-ambitious and TRIBALIST plonkers...Instead make una dey do una jobs as Governors helping your pauperizes population, una dey worry about who be President. Tif-tif people.
  • If Mallam can be President of Nigeria....Why cant an IJAW MAN be President? I ask??? Even if Jonathan is a DULLARD, is there anything to show dat previous Mallam Presidents have done any good for Nigeria??? (From 1-1 Naira/Pounds in 1976 to 1-250 Naira/Pounds in 2013). 4UK una.

No comments:

Post a Comment