.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Friday 25 October 2013

PRESIDENT JONATHAN AND HIS ENTOURAGE IN ISRAEL ON HOLY PILGRIMAGE.











  • My own be say make una come back as RE-BORN and BORN-AGAIN Nigerians with CONSCIENCE to turn awa country round.
  • FULL-STOP.
  • Come o...dat guy for extreme left for dis middle photo....No be Labaran Maku be dat (your Minister for Information)??? Dat guy na real SHUMAY (Bush meat). See as ee dress, put bag for shoulder like school boy. 
  • On d other hand we can excuse him and see it as a lesson in HUMILITY. Dis na Israel...no be Naija wey una go get about 20 PAs wey go dey struggle to carry bag for una. But having said dat, na d cloth wey he even wear (OLENTELAFA) dey even surprise me...At first I be tink say na MECCA he dey. OK...may be he flew in from Mecca to join Mr. President!!! Lol. 

No comments:

Post a Comment