.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Saturday 26 October 2013

NORTHERN LEADERS SAY POWER SHIFT TO THE NORTH IN 2015 IS NOT NEGOTIABLE!!!

2015:Power shift to North not negotiable—Northern leaders

Northern Leaders have once again said that power shift to the North in 2015 is not negotiable. This was reiterated by the Spokesman of the Northern Elders Forum, Professor Ango Abdullahi.

  • Please make una stop dis nonesense JOKE o.
  • Na una get Nigeria? So wettin go come happen if una no HIJACK POWER like una dey do before?
  • Heaven go fall? Abegi...make una go siddon.
  • Other Nigerians dey work hard on how to beta demselves, una dey look for how to RULE us...sebi we be SLAVES? Abi?
  • I don tell una say MONKEY DON GO AMERIKA...People eyes don open YAAANNNN!!!...it is no longer business as usual. If una no like am, make una GOOOOO...wettin sef? Na by force people dey stay together? Monkey dey work Baboooom dey chop!!!
  • GO GET A 4UKIN LIFE....mennnn!!!

No comments:

Post a Comment