DIS TO TELL YOU DAT KISSING IS NOT AFRICAN.
- Una go dey copy Oyinbo people...enn?
- See as dis bush man be wan suck out the life from dis poor woman!!!
- NA BY FORCE???
- Dis kain guy no go dey contented with ordinary PECK sef.
- D guy don PISS for shokoto already...nawa o.
- APURUKA MAN!!! As far as he is concerned, make 'we start dey remove cloth now now'. Hehehe.
No comments:
Post a Comment