NICE MUSICIAN (9ICE)....
- Problem is anytime I see dis guy I cant help seeing how LOCAL he is (all over his face)....poor chap.
- There are some things money cannot buy ...walahi.
- Nice guy...though!!!!... I don take style YAB d guy. Even d woman sef be like LOKI small. Hehehe. Make una make sure say dat baby chop BUTTER Well well ooooo. I no dey there o.
- Anyway sha...I still like dem all the same...Notin Spoil..He is like d regular guy down d road at Mushin!!! And he does not pretend...unlike some idiotic Nollywooders I know. Hehehe.
No comments:
Post a Comment