ABEG MAKE UNA LAUGH SMALL....man no die, man no rotten.
- Comic relief...the brain may be empty, but down down is not so empty. lol.
- Abi which wan concern una if Jona lose, abi if Buhari win.
- So long as the life of the average Nigerian is better.
- But sha...there is God oooo. How some men dey fit break through dis kain BARRICADE wey dey dis foto so???
- Hehehe...I can hear u say...SMALL PROBLEM....chai...ayakataaaa!!!
- Some of my readers don start dey PISS demselves bcos of dis 'small' tin. lol.
- Na dis kain ROAD CLOSE some of una dey like pass sef.
- ANYWAY...back to ELECTIONS. (dont get carried away).
No comments:
Post a Comment