The sexy muscle lady.
- HEHEHE.....IF DIS BABE HANDLE YOU!!!
- WALAHI....ME I NO DEY OOOO!!!
- EVEN IF DIS NA D VERY LAST 'MEAT FOR INSIDE POT'.
- KAI....IN FACT I DON ALREADY PICK RACE SEF.....make she nogo squash my blokos....hehehe.
- IN FACT....IF SHE CATCH ME. I GO 'DOBALE' (PROSTRATE) SEF. DEM NO DEY SHAME FOR DIS KAIN TIN O....lol.
- YOUR LIFE IS AT RISK HERE....i no dey there o.!!!
No comments:
Post a Comment