.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday, 7 November 2016

AFRICAN MAN ATTACKS 3 GERMAN POLICEMEN FOR TASERING HIS WIFE !!!


THIS IS AN AFRICAN-BRITISH GUY AT FRANKFURT AIRPORT DEALING WITH GERMAN POLICEMEN......


  • What a shame....even Naija policemen no go fall like flies like dis.
  • Dem no dey train dem for dat side....abi na only Burger dem dey chop.
  • Try awa mopol and see faya.
  • Or try USA police and see DEATH with your korokoro eyes.
  • But sha d guy na TOUGH GUY ooooo. Se as eem dey fight like ACTOR.
  • On the whole I sorry for dis guy bcos d prison term wey u go do no be small.....kai for German Prison. Your own don finish ke!!! Walahi talahi.

No comments:

Post a Comment