.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Friday 11 October 2013

COMEDIAN JULIUS AGWU AND HIS NEW BABY.



This is photo of Nigerian Comedian Julius Agwu, and his new baby son.

  • Niceeeeeee!!! FINE BOY....(I don't mean eem papa o).
  • But come o...Julius since you be Comedian, you must take my next JOKE with good heart.........
  • We kno say Agwu na KUKURUSAMBE (short engine), even tho he sabi crack people ribs with laughter, no be small. But my prayer goes to dis small pikin, say make God no make am SHORT KUNTAKINTE like him PINCHUMIC DADDY.
  • Anyway I don already hear say na your wife face d pikin carry (thank God). So fingers-crossed...na her height d small boy to take. Dat wan sweet my bele small.
  • Even sef I sure say dats why you sef go marry TALL WOMAN. It is allowed ke. OGBON LO GBA.
  • You do Well....notin spoil, ma broda. Afterall dats why oyinbo manufacture HIGH HEEL SHOES, otherwise known as PLATIKO, or GBENGA.

No comments:

Post a Comment