.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday 7 October 2013

KENYAN POLICE ACCUSED OF COMPLICITY IN KILLING OF ISLAMIC CLERIC.

Media and onlookers gather around the vehicle in which Sheikh Ibrahim Ismael and three others were killed near Mombasa, Kenya, Thursday, Oct. 3, 2013,  (photo credit: AP Photo)

The Western World, Human Rights Activists, and Islamists in Kenya have pointed a finger at Kenyan Police for the killing of the Islamic Cleric, Sheik Ibrahim Ismael, thursday in Mombassa, Kenya. The dead Sheik is said to be a known supporter of Al Shabab, the dreaded Somali Terrorist Group. The Police claim they are INVESTIGATING the matter.

  • YES ke...Dey say dem dey Investigate...abi?
  • So there fore? No be people pikin die for Westgate Mall?
  • Sebi d man be tok say notin spoil if Al Shabab dey kill people.
  • You live by d sword...You DIE BY THE SWORD.
  • All dis IGNORAMUS Oyinbo people wey dey quote wan yeye human rights...se na una go go protect Kenyan people when another attack come? Abi? Abi una fit tell Al Shabab to leave dem alone?. Abegi make una go siddon. Dats why dem dey HAMA una. Make una mind una business...leave us alone make we handle awa wahala. Na we sabi handle dem well well.
  • He he he...dem dey make me laugh. Oyinbo dey expect forensics. Forensik ko...forensiki ni.
  • Case Closed.

No comments:

Post a Comment