.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday 8 October 2013

NEW CLEARING RATES FOR TOKUNBO CARS.



A new Clearing Rate has been set for imported Second-Hand Cars (Tokunbo), which would commence March 2014. Before then, importers of used cars can clear them at old rates provided they had opened a Letter of Credit for the vehicle before October, 3rd, 2013.!!!

  • Naija...una don come again....BULL-SHIT people. Government wey no get sense. Blind people wey dey lead people wey get KOROKORO eyes. We (Nigerians) are too intelligent for dis DUNDERHEADS called politicians to be telling us what to do!!!
  • For instance sometimes I sit down and read d garbage dat Fani-Kayode guy writes in d papers, and I marvel over d fact dat d guy was actually my AVIATION MINISTER at one point....IMAGINE??? Dis is how bad it is. Dis is how bad dey come. Dis is how sick it is. Some of dem cannot even head a simple single unit family structure...not to tok of a whole nation. Some of dem belong to d asylum sef.
  • About banning or restricting d import of Tokunbo Cars....We have been on dis path before....too many times. You would expect d bastards to kno better.
  • By now we should kno dat ban on TOKUNBO CARS will not work. How many Nigerians can afford new cars?. All dis Government TIFFS like politicians and Senators are comparing demselves to d Average Nigerians who are struggling on daily basis.
  • Besides..It is a KNOWN FACT dat a 10-year old tokunbo car is far healthier and in better shape than even a 2-year old New car purchased in Nigeria....WHY? Bcos una no get LAWS like MOT. Even if una get... una no regulate am well...na so so bribe una dey. Notin works.
  • For UK or Europe every car goes thru stringent MOT Tests every year, where all its parts are over-hauled and made to function properly...even common Wiper must to work well. Even sef dem no dey patch Silencer/Exhaust Pipe for UK...na commot dem go commot d damn tin...unlike Naija wey be say na so so patch-patch....welder go work today, rewaya go work tomorrow...etc.
  • Please GET REAL...dis useless people in government. LIVE and LETS LIVE. You guys are too hard on Nigerians. Nigerians deserve better, bcos dem dey work hard. Na awa government dey neglect their own side of the SOCIAL BARGAIN....MODA4UKAAS.

No comments:

Post a Comment