This nurse in the Greater Manchester Area of the UK, Mrs Grace Adeleye, 67, was struck off the UK Nursing Register for performing a circumcision on a child, which went wrong, and the child bled to death. She was said to have used mere scissors, forceps and olive oil to perform the task. The child bled from 5pm the previous day to 7am the following day, and died from blood loss.
- How unfortunate....wey you for face your job jeje...you dey cut prick for people....PP.
- You no kno say oyinbo no RUGGED like black people? Dem be AJEBORIC AJEBOTA.
- Even sef oyinbo no dey do circumcision before before....na only few dey do am now sef.
- Naim be say make you pack your load face Naija right away ke...bcos dis people here go make life a MISERY for you. Dat na GUARANTEE....say dem no lock you sef, na luck you get.
- D fact is dat many of awa Naija parents used to go to d JEW RABIS....dem dey do am steady steady. But dis days, even the NHS does it for nothing. But people like dis woman dey charge £100 per SMALL PRICK. Dat is expensive for a prick wey never even sabi WORK. Lol.
No comments:
Post a Comment