.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Friday 4 October 2013

RITA DOMINIC AND MIKEL OBI???

http://distilleryimage3.ak.instagram.com/f747c7182d2411e3b0b61231390e4476_7.jpg

Nollywood Actress, Rita Dominic, hanging out with Chelsea Football Star, Mikel Obi!!!

  • Hehehe....WETIN DEY BREW o???
  • Una don begin dey STROKE...abi na just for Surface una still dey?
  • Dis Mikel guy be like GENTLEMAN wey no be FAST GUY ( fast gainn)...and as I dey see dis Rita so...ee be like say na RUFF AND TUMBLE eem go like..no time for 'gooddy gooddy'.
  • Abeg make someone out there (preferably one of my readers) help me Coach Mikel. Na me for do am, but Me I don retire.
  • I no want make Mikel go dey handle d babe like say he dey for London...bcos all dis Naija babes no get patience for dat London SLOW-MOTION. Na straight to d point dem dey o...noo gooddy-gooddy....otherwise dem go say you be ODOYO (mugu).
  • Dem go fit CHOP you RAWWWWW. So Mr Obi must to WAKE UP o....no sme-sme. Dis na time for SHARP-SHARP....dat is if you wan DO o...bcos me I no kno your mind. Ee go fit be say na FADA XMAS you wan do. You kuku get money/ego/kudi. (all of d above) Lol.

1 comment:

  1. Naijablab great work.However Mikel just twitter that he only met Rita to appease her continual appeal for dinner hear him further "she dated my agent in the past and though it didn't work out as she wanted I can't be the next in line"

    ReplyDelete