.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Thursday 3 October 2013

SWARM OF INSECTS KILL PEOPLE IN CHINA.

hornets

Deadly:

This swarm of giant insects (deadly hornets) killed about 50 people in Northern China, while injuring more than 1,500 people. They left deep, dark craters on their victims skins, the size of bullet holes. The species is four times the size of ordinary honey bees. They grow as much as 5cm long, with 6mm stings. Their TOXIC stings can lead to anaphylactic shock, and renal failure. The deadly insects are said to have desperately chased some victims for as far as 200 metres before biting them.

  • WAOOOO...Dis na HORROR MOVIES ke.
  • Abeg make dem no come near Naija o...we no get emergency response to deal with dis kain KATAKATA o.
  • Anyway I trust say Naija people go ROAST DEM chop...after all dem go get protein. Make dem go ask their smaller cousins...KOKORO EWA (bean weevil) as we dey WAK dem fine fine.
  • D insects sef no go TRY US....bcos we go even take dem cook pepper soup sef....na me tok so. (quote me).
  • On a more serious note..dis wan wey Chinese people dey come make money for Nigeria any how....make d tin no go escape enter Nigeria through their POTMONTO o... (abi Ghana-Must-Go bags). So please make government ALERT awa chop chop QUARANTINE OFFICERS for airport.
  • China man no kuku send anybody message...some of dem dey take Ghana-Must-Go bring their load come Nigeria sef...I don take my KOROKORO EYE see dem for airport before...dem worse pass refugees. KUKURU SAMBE people. Lol.



No comments:

Post a Comment