.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday 1 October 2013

MAYOR OF LONDON SAYS BRITISH KIDS ARE LAZY.

Gulp: Mr Johnson said he knew he was going to get into trouble with his speech, but added: 'That's my job'

The Mayor of London, Boris Johnson said, at a Conservative Conference that British kids are lazier than Immigrant kids, and refuse to do menial jobs.

  • Boris...you are indeed not far from the truth....na so so BUZZ dem dey. Come see as police dey pursue dem on d streets at weekends when dem don drink small beer finish, dey DABARU d whole place. So so BINGE DRINKING. All d tax-payers money don go for ANTI-SOCIAL BEHAVIOURS.
  • Dem no dey wan go school again sef...which wan concern dem...sebi dem sabi speak oyinbo...case closed.
  • No bi una spoil dem? Why would dey work when dey can sit at home and collect SOCIAL WELFARE and all benefits in d world?
  • And besides, immigrants did not come here to count bridge, or look London Bridge....na serious MANDATE dem come do....no nonsense.
  • Well...na una kno as una go solve una problem o...bcos d wan wey dey worry immigrants dey different o...people boku for HOUSE wey dey expect $ and £....and d poor guy sef must to build house for eem country where Social Security no dey.

No comments:

Post a Comment