.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Saturday, 14 February 2015

NOLLYWOOD'S ADAORA UKOH SHOWS HER 'BORBI' !!!






Actress Adaora Ukoh shows off massive cleavage in new Val pics.

  • Hehehe...ee be like say all dis Nollywood actresses dey compete to show us borbi dis days.

    Well, Im glad to say we are not proud...and are ready to LOOK well well and even conduct critical examination where necessary.

    Only say Adaora borbi come be like d wan wey one 'rascally greedy' 3year old pikkin still dey suck . 

    Well sha...na my own I tok o. Maybe if person fit grab am, the story may be different o. But from where I stand...ee be like say d tin take style SAG small.

    Notin spoin sha...borbi na borbi....na d same milik dey come from inside....(I no fit laugh).

No comments:

Post a Comment