NAOMI CAMPBELL & JUSTIN BIEBER ???
- When trouble sleep....YANGA go wake am!!!
- Hehehe...una don see where cat scratch rat eem eye before???
- Me I no dey o. Yoruba tok say ATARI AJANAKU, KO KIN SE ERU OMODE....(lion head no be small pikin load).
- If small pikin chop sotay, eem leave small MITOs, come dey look for TOTOs wey heavy reach eem mama own.... NA PALAVER EE DEY FIND so.
No comments:
Post a Comment