Syrian migrants push away African refugees from boat.
Above is a photo that shows a Syrian migrants pushing away an African migrant who tried to board their boat to the Greek island of Kos off the shore of Bodrum, southwest Turkey.
- OYINBO NA MUMU...ME I DON TOK AM SAY DIS PEOPLE JUST WAN SPREAD DEMSELVES AROUND D GADDEM WORLD WITH THEIR JIHAD.
- HAVE U NOTICED HOW FRESH SOME OF DEM ARE??? DO DEY LOOK LIKE DEM DEY SUFFER??? HAS THEIR PRESIDENT SAID A WORD???
- SEE AS DEM DEY TREAT FELLOW BLACK MIGRANTS.
- DEM KNO SAY EUROPEANS NA 'SOFT TARGETS'.
- WHY DEM NO GO SAUDI ARABIA AND DUBAI??? WHY EUROPE???
- EUROPE...PLS WAKE UP B4 UNA IMPORT ISIS INTO YOUR COUNTRY.
- D AVERAGE ARAB IS A RACIST ANYWAY....
- MY OWN BE SAY MAKE NIGERIA SHINE EEM EYES, BEFORE DEM START DEY COME AWA COUNTRY COME DEY DO YEYE BIGMAN LIKE THEIR BRODAS IN AWA MIDST....4UKIN IDIOTS.
- WHO D 4UK IS A SYRIAN...OR A GADDEM STUPID LEBANESE....DEY ARE JUST BLOODY OPPORTUNISTS.
- EVEN IN NIGERIA...AWA OWN COUNTRY...DEM DEY DISPLAY RACIAL TENDENCIES....DESPITE AWA GENEROSITY IN ACCEPTING DEM.
- 4UKERS!!!
No comments:
Post a Comment