DIS NA BLACKMAN FROM GUINEA TRYING TO GET INTO SPAIN....nawa o.
- O boy...which kain tin be dis...dat bloody engine must be HOT ke!!!
- Europe don see WHINNN !!! Anyway na God wan punish oyinbo for all d bad tins dem don dey do people round d world.
- At d end of d 'run', na menial jobs una go go do for oyinbo people.
- I wld rather remain in sweet Africa and chop garri.
No comments:
Post a Comment