HEHEHE !!! Dis what happens when goats don't end up in pepper soup pots.
Come and try us in Naija.....dis goat na 'dead meat....walahi.
- DEM NEVER BORN DAT GOAT FOR NAIJA !!!
- Dat eem stupid head alone will make korrect ISI-EWU.
- Remain small make d damn goat damage dat guy eem CENTRE RANK (blokos) sef.
- Dem even give d goat neck chain sef....lucky devil....Na you biko!!!
No comments:
Post a Comment