NOLLYWOOD ACTRESS MERCY JOHNSON AND HER YOUNG FAMILY.
- Welcome to our world.
- Mercy the WOMAN.
- U kno what is good for you..pls go and advise those your Nollywood colleagues say all dat breast and yansh wey dem dey show us now...very soon we will be tired of looking.
- And by dat time it will be too late for dem.
- There is time for everything.
- Welcome to the real world. CONGRATULATIONS.
- And by d way....ee don do o. Make u no kill d gentleman. Soso faya naim u dey since d past 3years. D guy must be 4ukin all night...poor chap. Hehehe..who is complaining sef??? lol.
- Mercy Mercy..u like d tin...no be small. Well dat is d joy of marriage.....una go use una selves until una FADE and start to waka like 'cowboy'...hehehe.
No comments:
Post a Comment